Pages

Sunday, 6 October 2013

PORTABLE

Akpos: (phone ringing....) Oga, ur fone Dey ring oOoo!
ASUU: who Dey call me? Bring me the fone joor! Ooh!
Na my younger brother. Hellooooo! How are yu
NASU?
NASU: Bros, i Dey ooo! i just call make i ask una how
far? We don too wait for una ooo! Remember dis was not the initial
plan oo! Yu guys are suppose to collect that 100bn so
dat we can start our own STRIKE. See na chrismax
Dey come soo!
ASUU: No worry, there is much time for una, just
relax... Once they make it 300bn..eheeee! Den yu can start ur own...
NASU: Noooo! Bros we no fit wait again ooo! Infact we
are starting our own STRIKE too! Dis one wey BOKO
don Dey bomb,
FG fit begin pay affected families from the small weh
Dey ground oooo! Infact if they can give us (NASU) the 100bn wey Dey
ground make una (ASUU) Dey wait for 300bn...
ASUU: eeeeh! Yu Dey madt? i told yu to give us few
more months, we have gotten both FG and students
frustrated
already...so we are sure they will pay soon. Afterall, whether we teach or NOT salary Dey enter account
every month, and our
children Dey abroad, so relax.
NASU: we sef Dey join una and dats final...(Hangs up
d phone)
ASUU: Akpos come and place dis fone back to where it was charging, and if the stupid boy calls again, tell him
i travelled.
Akpos: Oga, what if SSANU and STUDENTS calls?
ASUU: tell SSANU same thing. But tell STUDENTS to
go to PRIVATE SCHOOL or go to schools in GHANA.

No comments:

Post a Comment